Key: Bb minor
Verse 1
Am
F
G
Am
E no be as e be before
F
G
E been dey sweet like sugarcane oh
Verse 2
F
G
Put your hands up now hands inna the air
G
Am
inna the air
Verse 3
Nobody cares
You see dem poll
Instead of make dem relate
F
G
See dem they no wan stop the fighting
F
G
Only dem are just dividing
Am
But Jah is providing for I and I surviving
F
G
Dem are hating some are
Debating money depreciating
F
G
manipulating to hold us down
Verse 4
Make you stand up
Make you stand up now
Verse 5
But still dem refuse
F
G
Looking for a scapegoat to choose
To portray as a political mumu
F
G
Dem go tell am make e loot and improve
To infuse wetin no dey for book oh
F
G
They no want to stop the fighting
F
G
Only dem are just di viding
Am
But Jah is providing for I and I surviving
F
G
Player hating demarcating and in
Am
F
flating rating democrazing
Verse 6
Make you stand up
Make you stand up now
Verse 7
Verse 8
G
Am
Suffering and smiling no more
G
Am
Political crisis no more
Verse 9
Am
F
So if you want make e good oh
Make you stand up
Make you stand up now
Verse 10
Make you stand up
Make we stand up now
No mind dem
F
G
My brother no mind dem
F
G
My sister no mind dem
F
G
Make we stand up now eh
How did you like the song?
TunerE A D G B E
ChordsAm F G
More songs by P-Square
Discover chords for more songs to play
Popular chords globally
Most played chords & tabs across all users
Recently added
Recently added chords & tabs
