Skip to content

GuitarTuna

Yousician

Free — Get the full experience in app

Open

If To Say chords by Timaya

  • D

  • G

  • A

  • Bm

    2
  • F#m

    2
  • Em

Skip chords and lyrics
Verse 1
(D major) (G major) (A major) Every (D major) body just hear am eh eh
(G major) Blaze it up
(A major) Stand up
(B minor) Everybody now
Every (A major) body now
(G major) Everybody now (A major)
Timaya is (B minor) a very bad (D major) sharp nigga (F sharp minor)
Well I'm a (G major) very bad sharp nig (A major) ga
Chai
(D major) Well I say
Verse 2
if to say I be wrestler
(E minor) I for (D major) be come a (A major) Hulk Hogan
(D major) If to say I (F sharp minor) be boxer (A major) chai
(G major) I for become Mike (A major) Tyson eh
(D major) What of if to say I (A major) be actor my brother
(E minor) I for be (G major) John (A major) (B minor) Njama eh
Eh right now I (F sharp minor) be musician
(G major) That’s why dem call me (A major) Timaya

New- Play with audio & scroll

Upgrade to play 20,000+ songs ads free, and enjoy playing with music.

Get now
Verse 3
Everybody (D major) say
(B minor) Timaya wey dey (A major) strike like a thunder
(G major) Wey everybody don (A major) be
gin to dey wonder
(D major) Make una wait I go (A major) take una go higher
(E minor) Mama and papa dem (A major) begin to dey wonder
(D major) Dem say I dey (A major) cause (E minor) wahala
Make una wait una (A major) never see me tire
(B minor) If to say if to say
(D major) If (E minor) to if to if (A major) to say
Verse 4
(D major) If to say I be (A major) woman eh eh
(E minor) I for become my (A major) mama eh
If (D major) to say I be (A major) governor chai
(G major) I for become Donald Duke eh (A major)
(D major) What of if to say I be
president my (A major) brother
(E minor) I for become (A major) (B minor) Mandela
Right now I be (F sharp minor) musi cian (A major)
(E minor) Everybody (G major) call me Timaya eh
If (A major) to (F sharp minor)
Verse 5
(D major) say I (A major) footballer
I (E minor) for (G major) be come (A major) (D major) Okocha eh
If to say I be pastor (A major) chai
I (E minor) for become David (A major) (D major) Oyedepo
What of if to say I'm a freedom fighter
(E minor) For (G major) (A major) Asari Dokuwo eh
(B minor) Oh right now (F sharp minor) I'm a musi (A major) cian
(G major) That’s why they call
me (A major) Timaya
Verse 6
Everybody (B minor) say I'm (D major) good
at what I do my (G major) brother
Any competition I swear (A major)
is a failure (D major) chai
Nobody wey go (A major) fit be like me eh
(E minor) I no go fit be like (A major) you eh
Verse 7
(D major) If too say I'm a militant (A major) eh
(E minor) I for become (A major) hmm hmm
(G major) Eh right now I'm a (F sharp minor) musician
(G major) Everybody call me Timaya eh
If (A major)
Verse 8
(D major) too say I (A major) be DJ (G major)
I for become Jimmy (A major) Jatt eh
If to say I (D major) be producer
(E minor) I for become K (A major) So lo eh
(D major) What of if to say I (A major) comedian
(E minor) I for (G major) be come I (A major) GO DIE eh
Oh (B minor) that’s why any
(A major) time I come
(E minor) Everybody call me Timaya eh
If (A major) to (F sharp minor)
Verse 9
(D major) say I be (A major) NLC president
(G major) I for be Adams Oshomole eh (A major)
(D major) If to say I be (A major) thief eh
(E minor) I for be (G major) come money (A major) eh eh
(D major) What of is to say I get airline
(E minor) I for become Aero Con (A major) tractors
(B minor) Oh right (E minor) now (D major) right (E minor) now
(G major) Everybody scream (A major) ing (D major) Timaya oh
If to say I get (A major) bank eh
Verse 10
(E minor)
I for get (G major) Oceanic (A major) Bank eh
(D major) If to say I be very bad (A major) sharp guy
(G major) I for become (A major) Odembe eh (E minor)
(D major) What of if to say I'm a (A major) (B minor) hypotec nigga
(E minor) I for become (A major) (B minor) 2face Idibia
Oh right now I'm a (F sharp minor) musician
(E minor) That’s why them call me timaya If
(A major) to (D major) say I be (A major) marketer chai
(G major) I for become Abu (A major) Ventures eh
If (D major) to say I (A major) be banker
(E minor) I for be (G major) come my (A major) papa eh
(D major) What of if to (E minor) say I be country my (A major) brother
I (G major) for become Ni (A major) geria (B minor) eh
Oh Nigeria na my country my (A major) brother
(E minor) Bayelsa na (A major) my state eh
Verse 11
(D major) If to say I (A major) be state eh
(E minor) I for be like my (A major) Bayelsa eh
If (D major) to say I be (A major) vice president
(G major) I for be Goodluck (A major) Jonathan eh
(D major) What of if to say I be (A major) presenter
(E minor) I for become Andre (A major) Blaze oh
(B minor) Oh but for radio my (F sharp minor) brother man I (A major) say
(E minor) Dan Foster you are (A major) too much eh chai
Verse 12
(D major) If to say I be (A major) speaker chai
(E minor) I for be (A major) Tonye eh
If to (D major) say I (A major) get too much mouth
(E minor) I for be Kenny and (A major) D1 eh
(D major) Me I like it the (A major) way (D major)
(E minor) That's why me I love Obama
Eh eh eh eh (A major) (B minor) (F sharp minor) (A major)
(G major) That why dem call em (A major) (B minor) Timaya
If to (D major) say I humble he (G major)
I for be Hakeem (A major) eh
(D major) Me I for like to (A major) be like (G major) (A major) (D major) Dorrat
I dey admire some (A major) people for this (E minor) life
Verse 13
Papa Fela na number (A major) one eh
(B minor) Just because I be (D major) musician
(A major) (E minor) Everybody (G major) call me timaya
If to (A major) say (D major) if to say
If to if to if to say (A major) eh
If to say if (E minor) to say
If to if to (A major) if to say
If to (D major) say if to say
If to (A major) if to if to say (E minor)
If to (A major) say if to say
If to (D major) (A major) (D major) (E minor) if to if to (A major) (B minor) say (D major)
Outro 1
(G major) (A major) (B minor) (D major) (A major) (G major) (A major) (D major)
(A major)
N/A
Save song
Speed: 1.0x
RestartPlay SpaceEnable loopDisable audio