Skip to content

GuitarTuna

Yousician

Free — Get the full experience in app

Open

God You Are 2 Much chords by Timaya

  • Em

  • D

  • C

  • Am

  • Bm

    2
Skip chords and lyrics
Verse 1
(E minor) Olotu (D major) (C major) (E minor) (D major) (C major)
(E minor) dan kpoda yeh
Verse 2
My God you are too much (D major) ye (C major) h (E minor)
God you are three much (D major) (C major) (E minor) yeh
Thank you for talent (D major) yeh chai (C major) (E minor)
Timaya don explode yeh,
(D major) chai (A minor) (C major) (E minor)
Olotu dan (D major) (A minor) (E minor) kpoda yeh
(D major) Gbarakuma gbarukuma dan
(A minor) (E minor) kpoda yeh

New- Play with audio & scroll

Upgrade to play 20,000+ songs ads free, and enjoy playing with music.

Get now
Verse 3
Apart from music I (D major) no see wetin I
for do (A minor) (E minor) eh
Apart from music (D major) I no
see wetin I for (A minor) do (C major) (E minor) eh
Apart from sing I dey sing
I dey (D major) sing I dey sing (C major) I dey sing chai
(E minor) Apart from music I (D major) no see wetin I for (C major) do,
(E minor) eh
Verse 4
Everybody say eyes up (D major)
Everybody (C major) eyes up (E minor)
Everybody make una mental
be (D major) cause
Timaya music (C major) make una mental
(E minor) ye h
Udunkulu eh Timaya make (D major) you
gbangbocha eh (A minor) (E minor)
Egberi Papa (D major) gbangbocha eh
Everybody make una (A minor) leave me (C major) eh chai (E minor)
Verse 5
Music too much (D major) for my body (C major) eh (E minor) chai
I no fit ex (D major) plain am
(C major) Everybody say (E minor) chai aboku
Verse 6
God you are too much (D major) ye h (A minor)
(C major) (E minor) God you are three (D major) (A minor) (C major) (E minor) (D major)
(A minor) (C major) (E minor) much yeh (D major) (A minor) (C major) (E minor)
Thank you for talent (D major) yeh
Timaya don explode (C major) yeh
(E minor)
Olotu dan kpoda yeh
(D major) Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh (C major)
Verse 7
When I (E minor) say I blow I discover my (D major) talent eh
(C major) When I was very very (E minor) young yeh
My mama say na (D major) school o make I (C major) go
Make I become a (E minor) banker yeh
Dem wan me to (D major) take over my
(C major) papa wetin e be (E minor) yeh chai
When I try to dey (D major) go school
my (C major) brother I no (E minor) fit ye
Book e no enter my (D major) brain
My brother (C major) make e no be
by (E minor) force ye chai
Verse 8
I decided (D major) to sing my song my
(C major) brother this na (E minor) true story eh
Kay Solo my (D major) brother abeg make
(C major) you tell them the story (E minor) eh
Na when I went to Alaba I (D major) go
(A minor) look for (C major) one (E minor) marketer
Na so dem carry me (D major) play dem say my
(C major) mu sic e no follow at (E minor) all yeh chai
E no reach the (D major) Lagos standard
Now make (C major) una dey (E minor) see me eh chai
Verse 9
Every (D major) marketer na (C major) so
them just dey (E minor) follow me
Now them (D major) want to buy me
Every (A minor) body dem (C major) want to (E minor) sell me
I say if not for (D major) Danco Music
(C major) where I for (E minor) dey I dey
If not for Wis (D major) dom (C major) Odogwu where
I for dey today (E minor) chai
Verse 10
Dem don dey (D major) see me eh
(C major) Everybody dey (E minor) love me eh
Make una just (D major) free me like
my (C major) brother Terry (E minor) G chai
T J na my (D major) friend o
(C major) Abu Ventures na my (E minor) paddy o
What about (D major) Obiano Akin (C major) Jones
Everybody na my (E minor) friend eh
Verse 11
They want to buy (D major) my song
My (C major) brother na different (E minor) collabo chai
One collabo (D major) from another
Na (A minor) different (C major) different (E minor)
people (B minor) eh
Verse 12
Ekperi fada (D major) o
I say (C major) Timay (E minor) a kpokada o
And the thing wey I (B minor) be today (D major) o
My brother (C major) na (E minor) chinekeme eh
Chinekeme
Chinekeme
Chinekeme chai (D major) (C major) (E minor)
Terry G let's (D major) go back to
the chorus (C major) chai (E minor) chai
Verse 13
My God now you are too much (D major)
yeh (C major) (E minor)
God you are (D major) three much yeh (A minor)
(C major) (E minor) Thank you for (C major) talent
(D major) yeh (C major) (E minor)
Timaya don ex (D major) plode yeh (A minor) (E minor)
(D major) Eh olotu dan kpoda eh (C major)
kpaoda eh kpoda eh
(E minor) Gbarakuma gbarukuma dan
(D major) kpoda eh (C major)
Verse 14
Well I (E minor) sing say
Dem call me (D major) (C major) Timaya
Just because I'm get (E minor) ting higher
Na me be (D major) the (C major) Egberi Papa
1 of (E minor) Bayelsa people eh chai
Dem (D major) call me their (C major)
(E minor) tonyontonyon soldier eh
Eh dem say I (D major) dey connec
(C major) ted just like (E minor) Turaya
E no get (D major) wire
My (C major) guy I no get to (E minor) tire
Eh everybody just (D major) look at me like
(C major) say I be your at (E minor) tire chai
Verse 15
Make una dey (D major) dance o
(C major) Everybody come (E minor) feel me o
My music e too dey (D major) sweet for your ear
E (A minor) be like (C major) say na (E minor) juju o no be (D major) juju o
Na (C major) Jehova God day (E minor) do am o
Everybody make you (D major) dance and wine
And (C major) make you dance (E minor) to the gbedu o
Verse 16
Eh everybody (D major) kpoda eh kpaoda eh
say (E minor) kpoda eh
Everybody make una (D major) kpoda eh kpaoda eh
(C major) (E minor) chai
(D major) (C major) (E minor) (D major)
N/A
Save song
Speed: 1.0x
RestartPlay SpaceEnable loopDisable audio