Tongolo chords by D'Banj
Skip chords and lyrics
Verse 1
(B flat major) Ha ha
Make i tell una one secret
The secret wey me i dey use
for all these women now
Na the magic (E major) word be "tongolo"
No long (B flat major) thing, no long thing
Just tell them tongolo
You understand
Anyone wey you like,
Verse 2
you know wetin you go tell am?
(A minor) Me, i be (B flat major) Dbanj
My jamo friends dem dey call me (A minor) skibanj
I don get degree for (B flat major) womanolgy
I don study the woman physionomy uh!
(A minor) Wey dey make them follow me
(B flat major) For de club,
den take up their thumbs for me (A minor)
Even the girls they ask for me
(B flat major) Make i tell them the secret
Verse 3
of my melody ah!
(A minor) Make i tell them de koko o (B flat major) ah!
Make i tell them de koko (A minor)
Make i tell them de koko (B flat major) o ah!
Make i tell them de koko
If (A minor) i tell dem the koko
(B flat major) I say make you yarn them de koko
(A minor) If i tell dem (B flat major) the koko
Make you yarn them de koko (A minor)
(B flat major) now oh yeah yeah
Verse 4
Tongbala, je a (A minor) tongolo
Omoge wa je a (B flat major) tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa je kia (A minor) tongolo
Tongbala, je ka (B flat major) tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, see (A minor) wo le tongolo
Omoge wa je a (B flat major) tongolo
Verse 5
As i dey (A minor) waka up for road
I see (B flat major) one bady
I name na "no be small" (A minor)
Why because she fine no be small
When her (B flat major) front no be small
When her backside no be small
I (A minor) yarn am the truth and i (B flat major) yarn am the fact
And yarn am no be small
(A minor) She no wan gree my own (B flat major) o
Until I yan her am the koko
(A minor) (no be small)
Shey you wan know the koko (B flat major) o
Shey you wan know the koko (A minor)
Shey make I tell you the koko (B flat major) o
Make I tell you the koko (A minor)
Verse 6
If i tell dem the koko (B flat major)
I say make you yarn them de koko
(A minor) If i tell dem (B flat major) the koko
Make you yarn them de koko (A minor)
(B flat major) now oh yeah yeah (A minor)
Tongbala, je a (B flat major)
Verse 7
tongolo
Omoge wa je a (A minor)
tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa (B flat major) je kia tongolo
Tongbala, je ka (A minor) tongolo
Omoge wa je a (B flat major) tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo
Verse 8
Listen, listen, listen (A minor)
Mo wa talented
(B flat major) Yes mo wa gifted
Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
(A minor) Se ri hips e, (B flat major) ma fi le shifted
Igo oju e, ma file tinted
(A minor) Boyfriend e (B flat major) gan, o wa evicted
Se e mo pe dbanj is (A minor) ad dicted
Te ba so pe no, (B flat major) ma wa persistent
Verse 9
Mo ni iyawo nle don get it twisted
(A minor) Make i tell them de koko o (B flat major) ah!
Make i tell them de koko (A minor)
Make i tell them de koko (B flat major) o ah!
Make i tell them de koko (A minor)
If i tell dem the koko
(B flat major) I say make you yarn them de koko
If i (A minor) tell dem (B flat major) the koko
Make you yarn them de koko
(A minor) (B flat major) now oh yeah yeah
Verse 10
(A minor) Tongbala, tongolo
Omoge wa je a (B flat major) tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa (A minor) je kia (B flat major)
tongolo
Tongbala, je ka (A minor) tongolo
Omoge wa je a (B flat major) tongolo
Tongbala, see (A minor) wo le (B flat major) tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala je a (A minor)
Verse 11
tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le (B flat major) tongolo
Omoge wa (A minor) je kia tongolo
Tongbala, je (B flat major) ka tongolo
Omoge wa je a (A minor) tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a (B flat major) (A minor) tongolo
Verse 12
You don hear now (B flat major)
Na my secret be that (A minor)
You no hear wetin I (B flat major) talk well, well
(A minor)
Verse 13
(B flat major) No long thing
Just tell (A minor) (B flat major) them tongolo
Oya cho (A minor)
Don (B flat major) (A minor) (B flat major) jazzy
Dbanj
Outro 1
Mo hits records
(B flat major) (A minor) (B flat major) (A minor) (B flat major)
More songs by D'Banj
Discover chords for more songs to play
Related songs
Discover chords for more songs to play
