Skip to content

GuitarTuna

Yousician

Free — Get the full experience in app

Open

Life Anagaga chords by Timaya

  • Am

  • C

  • G

  • F

  • Em

Skip chords and lyrics
Intro 1
(A minor) (C major) (A minor) (G major)
(A minor)
(G major) E
Verse 1
(A minor) crizy iyafo fino
Yes yes y'all
This (F major) is a public service announcement
Mr (C major) Incredible featured by the one
and only (G major)
Egberi Popsi Number
(A minor) 1 of Bayelsa

New- Play with audio & scroll

Upgrade to play 20,000+ songs ads free, and enjoy playing with music.

Get now
Verse 2
Enough respect to Jehovah himself (F major)
Enough respect to Black
buddy yes (C major) boss
Everybody wey dey for street o
(G major) I hope say una dey feel me o
Verse 3
(A minor) When l keep on hustling
People keep on boning
(F major) People keep on frowning say
l dey waste time (C major)
Nobody believe me (G major) only
Jehovah just keep me
See (A minor) morning and nite my mama dey pray
(F major) Say one day l go dey okay
(C major) When l dey for street the people
wanna bring me down
See (G major) people wanna wanna make me frown
Life anagaga Life anagaga
Verse 4
Onyemuru na turn (A minor)
by turn (F major) (C major)
Life (G major) anagaga
Life anagaga
Life (E minor) (A minor) (F major) anagaga
Onyemuru na turn by (C major) turn
Life (G major) (E minor) anagaga
Verse 5
When l keep on (A minor) hustling
When l was struggling
Nobody be (F major) lieve in me
Nobody have (C major) faith in me
(G major) But l just (E minor) know say one day e go better
I know (G major) say one day me l go make am
Now l don dey (A minor) make am every
bone don dey bone
See the people (F major) dem want to bring me down
No matter how you (C major) try the people
wanna bring you down
Oh my papa (G major) you try dem won
dey make you frown
Life anagaga Life anagaga
Verse 6
Onyemuru na (A minor)
turn by turn (F major) (C major)
Life (G major) anagaga
Life anagaga
Anagaga
Onyemuru na (A minor) turn (F major) by (C major) turn
Life (A minor) (G major) anagaga
Verse 7
It's a (A minor) brand new life that am living
Brand new (F major) moto brand new everything
Brand new (C major) money and a brand new
house and a brand new (G major) girl oh
(E minor) Everything (A minor) about man
be a watabambam
When I (F major) come everybody
wanna (C major) rap a pam pam
Dem (E minor) dey call me Lil Wayne call
me young money
(G major) Cuz I dey for black buddy black buddy
(A minor) Anytime I look at my life I want to cry
(F major) Anytime when I look up water
dey comot from eye
(C major) That's why anytime that
I sing I just dey say chai
(G major) Many people want make I die (E minor)
(A minor) Carry the horse to stream to drink water
(F major) You no go force am to drink water
You can (C major) carry the horse
to stream to drink water
Dem (G major) want to give me gutter
water Abu (A minor) Ventures
Verse 8
Everybody life anagaga Onyewuru na (F major)
turn by (C major) turn (G major)
I dey scratch dem like (E minor) (A minor) otapiapia
I dey chuk dem like say na (F major) biabia like
say na biabia
Onyemuru na (C major) turn by turn oh (G major) oh
Verse 9
Shoes (A minor) he gat it gat it got it
Shirt he gat it gat it got it
(F major) Money I gat it gat it
House I gat it gat it
(C major) Anything you want oh I can
transform ya (G major) oh
(A minor) House l gat it gat it
Money l gat it gat it
(F major) Clothes l gat it gat it
Shoes l gat it gat it
(C major) Anything you want anything l can give
you (G major) oh oh call me M I ya let's go
Verse 10
(A minor) Way back then l was so razz
(F major) Before anybody ever heard my vocals
(C major) Before awards and
the shows and promoters
(G major) Man dey sleep by himself l mean no girls
(A minor) I remember wen guys couldn't toast
Cuz (F major) to toast you need bread and
(C major) the bread wasn't clothes
And (E minor) the clothes that (A minor) we pose
with to get (E minor) noticed
(G major) Was from Yaba bend down
and so (E minor) no chicks
(A minor) But ask about me now Google M I
(F major) I gat so many shows
they call me the event guy
(C major) I fly so many times a year l should rent sky
(G major) Keep it up for Mr Incredible lent guy
(A minor) Call M I Mr I don try
(F major) I gat the doe baby wetin you wan buy
(C major) And all my enemies now wetin dey wan try
(G major) I dey glow like the sunshine (A minor) and now
House l gat it gat it
Money l gat it gat it
(F major) Clothes l gat l gat it
Cars l gat it gat it
(C major) Anything you want baby girl l can give you
(G major) Cuz l gat it gat it
Verse 11
Yes I gat it gat it
(A minor) House I gat it gat it
Shoes I gat it gat it (F major) Egberi Popsi
Money I gat it gat it
Anything you want say
(C major) Anything you want baby
girl I can give (G major) you o
Verse 12
Life (A minor) anagaga
Life (F major) anagaga
Onyemuru na turn by (C major) turn
Life (G major) anagaga (E minor)
(A minor) Life anagaga
Life (F major) anagaga
I dey strike dem (C major) (G major) like otapiapia oooo
(A minor) Apunaka ooo
Verse 13
Life anagaga Life (F major)
anagaga
Onyemuru na turn by (C major) turn
Soldier go soldier (G major) come
Soldier go soldier come
Life (E minor) (A minor) anagaga
Life (F major) anagaga
Onyemuru na turn (C major) by turn
(G major) (A minor)
N/A
Save song
Speed: 1.0x
RestartPlay SpaceEnable loopDisable audio