Ebiola Papa chords by Timaya
Skip chords and lyricsGet now
Intro 1
(D major) (G major)
(D major)
Verse 1
Hear me now (D major)
(G major) Chulo eh
New- Play with audio & scroll
Upgrade to play 20,000+ songs ads free, and enjoy playing with music.
Verse 2
Leggo vibe o
(D major) Oh Lord don't leave my side my side
Side my (G major) side my side my side
Oh Lord don't leave my side
My side my side my side my (A major) side
(D major) Please God don't (B minor) leave my (D major) side
Side my (G major) side my side
Oh Lord don't leave my side
Verse 3
My side side my side my side
(D major) Holy
I came into this world and
nobody (G major) hold me true
If you no work my guy you
no go (D major) chop oo for real
The people wey dey laugh
where de (G major) m dey dey
Now dem dey hide for shame (D major)
Eh Egberi father eh
Say back inna the days dey tell
me no bother (G major) ehh
Nobody know when I live
with Ebiola papa o
Say right now everybody
dem a call me odo true
Say (D major) Mani papa o na Gracey
papa oh right
Na Ema papa oh say na
Maya papa oh right
Every (G major) time I dey come oh say
the people dem dey shout o
Na me be Zion papa oh nobody
come my (D major) domot
Verse 4
Oh Lord don't leave my side (D major)
Oloun
Oloun don't leave my side oh (G major) God
Oh Lord don't leave my side
My side my side my side my (D major) side
Without you God I go high Oloun
Oh Lord I swear I go die
(G major) Please God don't leave my side
My side side my side yeah
I'm build (D major) ing up my self everyday
Verse 5
(D major)
Cause all these boys them no come to play
(G major) Without you God I will go astray
Me I no wan hear say water
don pass garri eh
(D major) Building up my self everyday
Me I bring light like Michael
Faraday (G major)
Everywhere we go say we no come to play
Me I no wan hear say water don
pass garri eh (D major)
Egberi father eh yeah
Say back inna the days dem dey
tell me no bother eh chulo eh
Nobody (G major) know when I live
with Ebiola papa oh
Say right now everybody
dem a call me odo oh
Say (D major) Mani papa oh na Gracey papa oh
Na Ema papa oh say na
Maya papa oh
Everytime (G major) I dey come oh say
the people dem dey shout oh
Na me be Zion papa oo nobody
Verse 6
come my domot oh
(D major) No Lord don't leave my side Oloun
Side my side my side (G major) oh God
Oh Lord don't leave my side
My side my side my side my (A major) side (D major) Oloun
God don't leave my side oh God
Don't leave my side hello (G major)
God don't leave my side eeh
(D major) Don't leave my side
Please God don't leave my side
(G major) Oh Lord don't leave my
side ee ah eh
Hear me now (D major)
Verse 7
All my life dem never (D major) thought that
man will ever leave the ground (G major)
Pick myself and I dust myself and
know that I must leave the ground (D major)
Oh my God I thank you so much cos
you never (G major) let me down
So nobody for this life wey
go ever put me down (D major)
Eh Egberi father yo right
Say back inna the days say
eyahme father yo
(G major) Nobody know when I live
with Ebiola papa oh
Say right now every lady
them a call me odo oh
Say (D major) Mani papa o na Gracey papa oh
Na Ema papa oh say na Maya papa oh
Every (G major) time I dey come oh say
the people dey shout o
Na me be Zion papa o nobody
come my (D major) domot o
Verse 8
Please God don't leave my side (D major)
My side my side (G major)
I don't wanna go offside
I don't want my ship to capsize
(D major) Oh Lord don't leave my side
If you leave my side that
one na suicide yeah
(G major) Oh Lord don't leave my side
My side my side my side my side oh
(D major) Leggo
Outro 1
(D major) (G major) (D major)
(G major)
More songs by Timaya
Discover chords for more songs to play
