Skip to content

GuitarTuna

Yousician

Free — Get the full experience in app

Open

Dem Mama chords by Timaya

  • G

  • Em

  • D

  • A

  • F#m

    2
Skip chords and lyrics
Verse 1
(G major) I say they (E minor) done come
lyo iyo
lyo iyo
lyo iyo
Nothing we (D major) do (A major) them
(E minor) lyo iyo
lyo iyo
lyo iyo (D major)
Nigeria (A major) na my
Verse 2
(E minor) country yo
Bayelsa na my (D major) state iyo
(A major) This na real (E minor) ity
Well e bin happen for (D major) (A major) Bayelsa oh
Nineteen Ninety (E minor) nine oh
I swear I no go for (D major) get (A major) am oh
(F sharp minor) When them (A major) kill the people (E minor) oh
And they make the children
them (A major) orphans oh
(F sharp minor) Any time (A major) wey I (E minor) think am oh
(G major) Water dey pour from my (D major) eyes (A major) oh
Somebody say make (E minor) I leave am oh
But (G major) I say me (E minor) I must (A major) talk am oh

New- Play with audio & scroll

Upgrade to play 20,000+ songs ads free, and enjoy playing with music.

Get now
Verse 3
I say them don kill (G major) dem mama eh
Them don kill (D major) de m papa (A major) eh
I say dem don kill (G major) dem mama
Them papa dem mama dem
papa (D major) dem mama eh
(A major) I say they don kill dem (G major) mama
eh dem papa eh ah
(D major) Dem mama eh ah (A major)
Wetin we go (G major) do iyo
Do iyo
Say do (D major) iyo
(A major) Na so them march dey
Verse 4
(E minor) go iyo
Ten thousand (G major) soldiers for (D major) road iyo
(A major) Ask them where dem dey (E minor) go
Them say dem dey go (D major) (A major) Bayelsa oh
Which place for (E minor) Bayelsa
One village they call Odi (D major) (A major) oh
(F sharp minor) Na im them (A major) enter our (E minor) village
And rape our young girls
(G major) An d make us (D major) homeless oh
(A major) Them kill our mama (E minor) iyo
Them kill (G major) our papa (D major) iyo
(A major) Them kill our (E minor) brothers and kill
our (G major) sisters
(E minor) And make us (A major) homeless oh
Wetin we (E minor) go do iyo
Do iyo
Say (A major) do iyo
Everybody dey (E minor) cry oh
I (G major) say government them (A major) bad oh
Verse 5
I say them don kill dem (G major) mama eh eh eh
Them don kill (D major) dem papa eh
(A major) I say dem don kill (G major) dem mama
Them papa dem mama dem
papa (D major) dem mama eh
(A major) I say they don kill (G major) dem mama
eh dem papa eh ah
(D major) Dem mama eh ah (A major)
Wetin we go (G major) do iyo
Do iyo
Say do (D major) iyo (A major)
Verse 6
I don die (G major) oh
Poverty no good (D major) at all oh (A major)
Everyday (G major) for Nigeria
Na so the people dem dey (D major) die
oh (A major)
Eeeehhh our government (G major) oh
Na why una make us dey
(D major) cry oh (A major)
Oooh everyday (G major) for Nigeria
Na so the people dem dey (D major) die oh
(A major) Them commot for house for (G major) morning oh
Money no dey for your (D major) hand (A major) oh
Police go stop you for (G major) road
Them go collect the one
wey you (D major) get oh
(A major) Them lay allegation for your (G major) head oh
For wetin you no (D major) do iyo
(A major) Before you go (G major) know
My brother you don dey inside (D major) cell oh
I say (A major) them don kill dem
Verse 7
(G major) mama eh eh eh
Them don (D major) kill dem (A major) papa eh
I say dem don kill (G major) de m mama
Them papa dem mama dem
(D major) papa dem mama (A major) eh
I say they done kill (G major) dem mama
eh dem papa eh ah
(D major) Dem mama eh ah (A major)
Wetin we go (G major) do iyo
Do (D major) iyo
Verse 8
Say do iyo
(A major) I say (G major) them don kill dem mama eh eh eh
Them don kill (D major) dem papa eh
(A major) I say dem don (G major) kill dem mama
Them papa dem mama dem
papa (D major) dem mama eh
(A major) I say they don kill (G major) dem mama
eh dem papa eh ah
(D major) Dem mama eh ah (A major)
Wetin we go (G major) do iyo
Do iyo
Say do iy (D major) o
Verse 9
(A major) I say them don kill (G major) dem
mama eh eh eh
Them don kill (D major) dem papa eh
(A major) I say dem don kill (G major) dem mama
Them papa dem mama dem
papa (D major) dem mama eh
(A major) I say they don kill dem (G major) mama
eh dem papa eh ah
(D major) Dem mama eh ah (A major)
Wetin we go (G major) do iyo
Do iyo
(D major) Say do iyo
Verse 10
I (A major) say them don kill (G major) dem mama eh eh eh
Them don kill (D major) dem papa (A major) eh
I say them don (G major) kill dem mama
Them papa dem mama dem
papa (D major) dem mama eh
(A major) I say they don kill (G major) dem mama
eh dem papa eh ah
(D major) Dem mama eh ah (A major)
Wetin we go (G major) do iyo
Do iyo
Do iyo
(D major) Everybody every
Verse 11
(A major) body
Iyo (G major) iyo
Iyo iyo
Iyo (D major) iyo Chineke ne
Everybody
(A major) (G major) Iyo iyo
Iyo iyo
Iyo iyo (D major) Chineke ne
Everybody
(A major) (G major) Iyo iyo
Iyo iyo
Iyo iyo
(D major) True story ooo (A major)
(G major) Iyo iyo
Iyo iyo
Iyo iyo (D major) (A major)
N/A
Save song
Speed: 1.0x
RestartPlay SpaceEnable loopDisable audio