Skip to content

GuitarTuna

Yousician

Free — Get the full experience in app

Open

Wetin Man Go Do chords by Burna Boy

  • Em

  • D

  • C

  • Am

Skip chords and lyrics
Verse 1
(E minor) Ahh (D major) (C major) (E minor) (D major) (E minor)
(D major) (E minor)
Cham (A minor) pi (E minor) on
Verse 2
(E minor)
People wey dey Shayo
Those (D major) people dey here (E minor) now
People wey dey jaiye oo
Those (D major) people dey here (E minor) now na na
Them no dey call me tele oo
But (D major) them dey ca-call me me (E minor) now
Na empty belle oo
Na im (D major) make man dey feel some (E minor) how
I call my aza
Sey I be wan (D major) (C major) cashout
Sey make I (E minor) put ten thousand
I put ten (D major) thousand (C major)
Every (E minor) body con cashout
Thank jehovah (D major)
(C major) Put (E minor) am for my aza
Begin to find an (D major) other (C major) ah ah

New- Play with audio & scroll

Upgrade to play 20,000+ songs ads free, and enjoy playing with music.

Get now
Verse 3
(E minor) Waka waka no rest (D major) oo (C major)
Wetin man go (E minor) do
Money go dey for madam to
(D major) cook (C major) Ogbono
Wetin man go (E minor) do
Your pikin sef e gass go
(D major) school oo (C major) h
Wetin man go (E minor) do
When money come e go (D major) hear (C major)
Wetin man go (E minor) do uh uh
Wetin man go (D major) do (E minor) uh uh
(D major) Wetin man go (E minor) do
(D major) Wetinman go (E minor) do ooo (C major)
(D major) Wetin man go (E minor) do uh uh
(D major) Wetin man go do (C major) uh uh
(D major) Wetin man go (E minor) do uh uh
(D major) Wetin man go do (C major) (E minor)
Verse 4
Call daddy savi
No go let my (D major) blessings to pass me (C major)
(E minor) Enemy no go laugh me
Make the money (D major) chill and (C major) re lax me
If the (E minor) money dey we go faji oo
I go be the (D major) life of the party (C major) oo
E go (E minor) be like sey na magic
Call me (D major) jazzman abra (C major) cadabra oo
(E minor) Waka waka no rest (D major) oo (C major)
(D major) Wetin man go (E minor) do
Verse 5
Money go dey for madam to cook (D major)
(C major) ogbono
(D major) Wetin man go (E minor) do
Your pikin sef e gass go (D major) school (C major) ooh
Wet (D major) in man go (E minor) do
When money come e go hear (C major)
(D major) Wetin man go (E minor) do
uh uh (ah ra ra ra ra)
Wet (D major) in man go do uh uh
(E minor) (ah ra ra ra ra)
(D major) Wetin man go (E minor) do (oh ro ro ro ro)
Wet (D major) in man go (E minor) do ooo
(C major) Wet (D major) in man go (E minor) do uh
uh (ah ra ra ra ra)
(D major) Wetin man go do uh uh (ah
(E minor) ra ra ra ra)
(D major) Wetin man go (E minor) do
(oh ro ro ro ro)
Wetin man go do, (D major) wetin man go do (C major)
Verse 6
Man go (E minor) fight for money
(wetin man go do)
Man go (D major) fight (E minor) for woman
(wetin man go do)
Man go fight for business
(wetin man (D major) go do)
Man go fight (C major) for nonsense
(D major) (wetin man go (E minor) do) uh uh
Body don dey tire
Body no be (D major) firewood (C major)
(D major) (wetin man go (E minor) do)
Body don dey tire
Body no be (D major) firewood (C major)
(D major) (wetin man go (E minor) do oo)
(D major) Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do (C major) doo oo
(D major) Wetin man go (E minor) do oo do oo do
oo do oo do oo doo
Wetin man (D major) go (C major) do, (D major) wetin man go do
N/A
Save song
Speed: 1.0x
RestartPlay SpaceEnable loopDisable audio