Skip to content

GuitarTuna

Yousician

Free — Get the full experience in app

Open

Warn Yourself chords by Omawumi

  • G

  • Am

  • F

  • C

  • Em

  • Dm

Skip chords and lyrics
Verse 1
(G major) Hm (A minor) oh (F major) (C major) uh oh oh Omawumi
Uh uh ha e (G major) uh ha (A minor) (F major) come on (C major) wey dem
I know (G major) say I
Verse 2
get am
(A minor) So I no (E minor) need (A minor) anybody to (F major) tell me (A minor)
(G major) Say I dey (C major) sexy yea e
(G major) I dey see you dey check am (A minor)
And I know (G major) say you (A minor) want to (F major) test me
(A minor) You (F major) really (C major) want to test me (F major) yea (C major) e
(G major) Stop (C major) (A minor) wait a miunte
I know you want your sugar (G major) released
(F major) But the (C major) jedi jedi wey go catch you
(F major) E no go (G major) finish
Baby make we (A minor) relate oh (F major)
You no go dey wait (C major) ooo
But you dey (G major) waka pass the thing

New- Play with audio & scroll

Upgrade to play 20,000+ songs ads free, and enjoy playing with music.

Get now
Verse 3
Stand dey (A minor) look my behind you fit craze (F major) oh
You fit craze oh you (C major) fit craze
oh no dey look oh
You wan (G major) climb tree wey old men
Dey (A minor) point from afar
(G major) Take your (F major) time oh take your time oh
Take your time oooo (C major)
(G major) My baby liking the way
Verse 4
you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain me
You no (C major) go fit to contain (G major) me
My baby liking the way you liking me
(A minor) I'm digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain me (C major)
You no go fit to contain (G major) me
Verse 5
Sexy (G major) mama (A minor) beautiful mama
Shey you (F major) go give (C major) me (F major) number (C major)
Age is nothing but a number (G major)
Beautiful mama
E (A minor) de nide nity mama
See (F major) e dey e ty (C major) mama
(G major) Le (C major) ta l e ty mama
I (G major) see her be liking her waist mama
(A minor) Give it to me mama
No dey (F major) waste my time mama
(C major) Be my sweet sixteen mama
(G major) Oh I'm liking your waist mama
(A minor) Give it to me now now
Say (F major) da ni don da ni don didi
(C major) give it to me now now
Ha ha (G major) haha (A minor) ha
Verse 6
(G major) (A minor) you dey
(G major) waka pass the thing
Stand dey look (A minor) my behind you fit craze oh
(F major) You fit craze oh you (C major) fit craze oh
You wan (G major) climb tree wey old men
Dey (A minor) point from afar (F major)
Take your time oh
Take your (C major) time oh (G major)
Verse 7
I'm baby liking the way (G major) you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain me
(C major) You no go fit to contain me
(G major) My baby liking the way you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain me
You (C major) no go (G major) fit to contain me
Verse 8
I say stop (G major) wait a miunte
(A minor) I know you want your sugar released
(F major) But the jedi jedi wey go
(C major) catch you (F major) e no go finish
(G major) Baby make we (A minor) re late (E minor) (A minor) oh (F major)
You no go dey wait (A minor) oh
(F major) You dey (G major) waka pass the thing
Verse 9
Stand dey (A minor) look my behind you (F major) fit craze oh
You fit craze oh you fit (C major) craze oh
You wan (G major) climb tree wey old men
Dey (A minor) point from afar
Take your time oh (C major) take your (F major) time oh
Take your time oh (C major) take your
time oh warn yourself oooo
I'm baby (G major) liking the way you
Verse 10
liking (D minor) me
I'm (A minor) digging the way you digging (E minor) me
But (G major) you no go (F major) fit to contain (C major) me
You no go fit to (G major) contain me
My baby liking the way you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain me
You (C major) no go (F major) fit to (G major) contain me
My baby liking the way you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain (C major) me
You no go fit to contain me
(G major) My baby liking the way you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain (C major) me
You no go fit to contain me
(G major) My baby liking the way you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain me
You (C major) no go fit to contain me
My baby (G major) liking the way you liking me
I'm (A minor) digging the way you digging me
But (F major) you no go fit to contain (C major) me
You no go fit to (G major) contain (C major) me yea
N/A
Save song
Speed: 1.0x
RestartPlay SpaceEnable loopDisable audio