Logo
GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Get the full experience in app

Open

Mr President chords by
African China
African China

N/A
Verse 1
D
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter(Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A
D

Poor man go dey shout (An

wuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey shout (An
D

wuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 2
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 3
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

Many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 4
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 5
G

Alhaji wey pull Khaki
D

Say the name of him party
A

People destroying people

Na the name of the party
D
G

Election for my country na
D
A

paddy paddy

Wayo wayo
D

Arrange no ni
G

People wey vote them in
D

still dey live in pain
A

This na disgrace I am so ashamed
D
G

Me don collect shop permit
D

collect trading permit
A
D

Raiding permit you still dey burn shop
G

You wan tell me say you
D

no know when them pay
A
D

Why you dey make us dey live in pain
G

Make una lead us well
D
Em

No let this nation to fall inside well
A
D
Mr President Lead us
Verse 6
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A

Police well well no dey take
D
G
D

bribe
Verse 7
D

Omo nothing dey pa
A
D

Anything wey pa na witch

And make we dey say omo no
G
D
G

lele
D
A
D



Tanke
Verse 8
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter (Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A

Poor man go dey shout
D

(Anwuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey
D

shout (Anwuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 9
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police (Lead us well)
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 10
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

My God many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 11
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G

Oya lead us well (Nne me e)
D
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police

Police well well no dey take bribe

How did you like the song?

You need to log in to leave a rating.
Learn to play Mr President by African China with GuitarTuna

Master Mr President by African China on guitar and explore 10000 tabs created by our verified editors.

Whether you're learning Mr President by African China for the first time or perfecting your skills, GuitarTuna makes it easier to practice across guitar, bass and piano. Join 2 Million musicians already playing songs they love on GuitarTuna. Rated 4/5 on App Store.

Chords
  • D

  • G

  • A

  • Em

Capo: 3

Transpose: 0

0

Autoscroll20%

Join millions playing with GuitarTuna

  • #1 Tuner

    in AppStore & Google Play

  • +

    AppStore & Play rating

  • M

    Downloads worldwide

  • k+

    Songs available

Trusted by guitar players worldwide

  • Best Tuning App Ever

    MaddProfessor

    I've downloaded many tuning apps before and this one is by far the best. Easy to use, super user-friendly, and they have a bunch of fun different chords and songs to help you learn new music. I highly recommend.

  • Well-Designed App

    Rose the Black Cat

    I mostly use this for tuning my guitar, which this app makes ridiculously easy. It also has a large selection of songs to play along to and it helps show you which chords to play as well how to make the shapes with your fingers.

  • Got me back into playing

    Tuliketsune

    I got this app to tune an old guitar, and noticed it has a feature that autoscrolls as I play chords to famous songs. For some reason, this was a lot more motivating for me than any other way of practicing guitar. Now I'm actually practicing and remembering the names of chords 🙂

  • Secret weapon

    Brad

    Not only is it a tuner (best app tuner I've used personally) but it also has a metronome, games, chords, and a plethora of instruments to choose from and it's SUPER easy to navigate. I love it! Thanks for making an awesome app. From one musician to another, THANKS!!!

  • Very reliable tuner

    theNewPaul

    This is a great app! Very easy to use and very reliable, if you are just starting out, you can take a big worry off your mind, by getting in tune quickly and easily with this app. Highly recommended!

  • This is the best guitar tuner ever.

    Caleb Schafli

    It tunes your guitar accurately so you can get the best sound. I like all the other little games as well because they teach you how to play different chords and you can learn to identify the chords by listening to them and it is all offline.

  • Great to tune and play

    Lynae T

    I love how easy it is to tune and find and play my favorite songs.